What Happens to Your Unclaimed Bank Balances and How to Claim Them

What Happens to Your Unclaimed Bank Balances and How to Claim Them

Many people for Nigeria dey run helter-skelter everyday just to find wetin dem go chop, forgetting say small money fit dey sleep for one old bank account wey dem don abandon since. When you stop to use your account for long time, bank people no just carry your money run; dem get strict rules how … Read more